Tiimie – Pampay

 

Download Tiimie – Pampay Mp3 Download

Talented Nigerian Artist Tiimie Masterminds A Brand New Song Titled Pampay And It Accessible For Download For His Utilized Fans Out There.

Pampay Song By Tiimie Is Accessible Here On Tracynaija For Free And Fast Download. Stream And Listen, And Continue To Visit Latest Naija Music Update.

Pampay Song Lyrics By Tiimie below!

Onananananananana
i no get Shishi for account I dey own pampay
brother check on me before this matter e go lock E (x2)
I no get shishi for account if na small 5k
brother send for me before this pain e go empty me

shibiri shibiri her second name na saparode
my enemies dey worry for me
SportyBet don chop my money
shibiri shibiri shibiri
sapa don show me shege
if I think am small I go craze
small thing I don funicate
all I need is wo ikon smoke and die another
hapu my gees and go canada oh wawawawawa(x2)

OPEN AUDIO HERE

i no get Shishi for account I dey own pampay
brother check on me before this matter e go lock E (x2)
I no get shishi for account if na small 5k
brother send for me before this pain e go empty me

oh ahhhhh that wey I do
to derseve this kind of cruise
wey the sapa form into whowhowho
everywhere I move I be debtor for the road
I dey hold this mala too

all I need is wo ikon smoke and die another
hapu my gees and go canada oh wawawawawa(x2)

i no get Shishi for account I dey own pampay
brother check on me before this matter e go lock E (x2)
I no get shishi for account if na small 5k
brother send for me before this pain e go empty me

 

Listen, Download And Enjoy Tiimie – Pampay MP3 Download Below:

DOWNLOAD MP3

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*